New Year's Eve: Shekau mama speak, Shatu - hijabi Miss Nigeria, kidnaps, 2021 moments for north31 December 20212022 new year eve dey normally waka wit reflections of di out going year 2021. BBC Pidgin don gada highlights of some of di things wey pipo for northern part of Nigeria no go forget about di year 2021. Shatu Garko become first Hijabi Miss NigeriaWia dis foto come from, OthersJust as di year 2021 dey end, 18 year old model from Kano state Shatu break record to become di first hijabi pesin wey go win Miss Nigeria for December. Di August 2021 wedding na one wey di 'creme de la crème' of society no miss. And many muslims across northern Nigeria praise di move as dem say preaching wey Abduljabbar dey do dey against teachings of di religion.
Source: The North Africa Journal December 31, 2021 23:23 UTC