Eritrean troops kill my uncle - WHO boss TedrosWia dis foto come from, Getty Images15 December 2022, 06:16 WATDi Oga of di UN public health body don accuse Eritrean troops of killing im uncle for Ethiopia war-torn Tigray region. Dr Tedros Adhanom Ghebreyesus, of di World Health Organization, say dem tell am say more dan 50 other pipop dey arbitrarily killed for di same village. Speaking at Wednesday WHO briefing for Geneva on di latest Covid-19 issues, Dr Tedros say: "On Saturday, dem inform me say di Eritrean army kill my uncle. But Eritrean troops and forces from Ethiopia's neighbouring Amhara region no dey party to di deal. E say e do so in response to one attack on one military base wey dey house goment troops.
Source: Ethiopian News December 15, 2022 11:38 UTC