Tanzania popular fashion blogger and husband get life imprisonment for drug trafficking - News Summed Up

Tanzania popular fashion blogger and husband get life imprisonment for drug trafficking


BBC Pidgin of Wednesday, 31 March 2021Source: bbc.comOne high court for Tanzania don sentence one blogger and her husband to life imprisonment for drug trafficking. Dem charge dem to court and court bin deny di couple bail. Di High court judge, Elinaza Luvanda convict di couple afta im consider di evidence wey di prosecution and defence tender. During di trial, di prosecution wey State Attorney Constantine Kakula lead, dem call eight witnesses to give account. and upon conviction di pesin dey liable to a fine of ten million shillings or three times di market value of di narcotic drugs or whichever one dey greater or di pesin fit face imprisonment for life.


Source: GhanaWeb March 31, 2021 15:33 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */