As man wey be partner to woman wey dey in-charge, Prince Philip no get position wey constitution recognise. With war wey dey come, Prince Philip decide to train to be military pesin. Di duke no regret say im no return but im later tok sorry say im no fit continue im navy work. Prince Philip, Duke of Edinburgh, bin bin get mind of im own and dey independent man wey find himself inside di centre of British society. Prime Minister David Cameron even confam dis one when e salute di duke di night before im 90th birthday for June 2011.
Source: GhanaWeb April 09, 2021 13:18 UTC