Pope Leo Africa visit: Pope dey bring message of unity and peace as e visit African kontris - News Summed Up

Pope Leo Africa visit: Pope dey bring message of unity and peace as e visit African kontris


While for di capital, di Pope go also address di Catholic community for Basilica of Our Lady of Africa. For im next stop for Cameroon, di pope tok say e go bring message of peace and unity. Di pope go visit Bamenda, di capital of Cameroon northwest region, wey don dey di centre of di conflict. Catholic priests don dey among di pipo wey dem dey target - suspected separatist fighters don kidnap some. Pope John Paul II don visit di kontri two times - for 1985 and 1995 - and Pope Benedict XVI visit for 2009.


Source: The North Africa Journal April 10, 2026 18:05 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */