Mo Abudu speak on Forbes 100 women most powerful list and experience as African woman wey dey break barriers - News Summed Up

Mo Abudu speak on Forbes 100 women most powerful list and experience as African woman wey dey break barriers


Plenti women dey around di world, for Nigeria wey dey do great tins, so to be named one of four Africans on such a list, dey awesome and I give God all di glory." 'African women dey break barriers, but inequality still dey'On number 87 for di list na di only oda Nigerian for di list, Dr Ngozi Okonjo-Iweala. I say African women need to work three times harder dan any oda woman in di world. Gender bias already dey, wey be one, second bias dey say you be Black, den anoda say you be African and for some cases say you be Nigerian. "E dey important to keep di funnel full because tins go come down through di funnel and dem no go drop at di same time, I get projects wey dey come down now from di funnel wey don dey in di making for years.


Source: Forbes December 26, 2023 09:51 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */