BBC Pidgin of Saturday, 3 April 2021Source: bbc.comOne US District Court Judge don place temporary restraining order on top di rapper Lil Nas X's Satan Shoe. Tori be say di Satan Shoes na modified version of di Air Max 97 and get pentagrams and drop of human blood for di sole. Di shoes bin comot as promotional material for Lil Nas X new single wey im call "Montero (Call Me By Your Name)". Dem argue say since dem no dey tink to make di shoe again, di restraining order no make sense. However, because of di restraining order, Mschf, don shift plan to do di give away for di shoe,
Source: GhanaWeb April 03, 2021 10:41 UTC