Geleta Ulfata: Meet di Ethiopian wey win di 7th edition of di Lagos City Marathon - News Summed Up

Geleta Ulfata: Meet di Ethiopian wey win di 7th edition of di Lagos City Marathon


Geleta Ulfata: Meet di Ethiopian wey win di 7th edition of di Lagos City Marathon12 February 2022Wia dis foto come from, Lagos Marathon Wetin we call dis foto, Geleta Ulfata win 7th edition of di Lagos City MarathonGeleta Ulfata of Ethiopia don win di 7th edition of di Lagos City Marathon. Di Ethiopian athlete beat 300 marathoners to win di race wey dem start at di entrance of di National Stadium, Surulere. Another Ethiopian woman Alemenseh Guta na di second woman to cross di finish line while di third na Naomi Maiyo from Kenya. Wia dis foto come from, Lagos Marathon Wetin we call dis foto, One runner for di 7th edition of di Lagos City MarathonPipo wey don win am beforeNa Barmasai win di 5th edition of di competition wey happun on Saturday, February 8, 2020. Di Kenyan man bin complete di race in two hours 10mins 22 seconds, and claim di grand prize of $50,000.


Source: Ethiopian News February 12, 2022 22:40 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */