Forbes 2023 list: See di top 10 richest pipo for di world plus Africans wey make di billionaires list - News Summed Up

Forbes 2023 list: See di top 10 richest pipo for di world plus Africans wey make di billionaires list


See di top 10 richest pipo for di world plus Africans wey make di billionaires listWia dis foto come from, Collage Wetin we call dis foto, Nigerians wey make 2023 Forbes billionaires list7 April 2023American business magazine, Forbes don release di list of world billionaires for 2023. 2460 billionaires from across di world make di list wey come out on Tuesday, 4 April, 2023. Di oga patapata of di world luxury goods company, Bernard Arnault top di list as di number one richest pesin for di world , followed by Twitter Chief Executive Officer, Elon Musk. A total of 254 pipo don lose dia billionaires status.”Forbes also add say 150 fresh faces make di billionaires list for di first time for 2023. Aliko Dangote na di 125th richest pesin for di world and e be di largest cement producer for Africa.


Source: Forbes April 08, 2023 06:58 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */