Elon Musk put Twitter deal on hold over fake account details - News Summed Up

Elon Musk put Twitter deal on hold over fake account details


Elon Musk put Twitter deal on hold over fake account details9 hours wey don passWia dis foto come from, ReutersElon Musk say im $44bn (£35bn) deal to buy Twitter dey on hold after im query di number of fake or spam accounts wey dey on social media platform. E say im dey wait for information "wey support di calculation wey say spam/fake accounts indeed represent less than 5% of users". Mr Musk add later say im "still dey committed to buying Twitter", but di revelations fuel Wall Street doubts, e make Twitter share price reduce. Under di terms of di deal, if either Twitter or Mr Musk walk away dem must pay di other side termination fee of $1bn. For long time now Twitter don get issue wit automated, fake accounts wey users dey use post content.


Source: Forbes May 13, 2022 14:32 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...