BBC Pidgin Reports: Ghana cedi dey show dollars ‘wossop', minority say ‘painkillers’ dey sustain am - News Summed Up

BBC Pidgin Reports: Ghana cedi dey show dollars ‘wossop', minority say ‘painkillers’ dey sustain am


General News of Friday, 22 March 2019Source: bbc.comBBC Pidgin Reports: Ghana cedi dey show dollars ‘wossop', minority say ‘painkillers’ dey sustain amGhana cediGhana cedi start dey show US dollars 'wossop' after en continues decline from Ghc 4.9 to a dollar at de start of 2019 to Ghc 5.90 last week there. Despite de gains wey de Ghana cedi start dey make, minority members for Ghana parliament say dis no be sustainable sake of government just dey survive on painkillers. "De cedi go cross GH¢6 to a dollar before half year…now dem dey on short term thinking…whoever survived on pain killers?" Minority members predict say de cedi go drop catch Ghc6.00 to a dollar by June dis year. Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah say minority members just dey spread falsehood so say dem go confuse Ghanaians.


Source: GhanaWeb March 22, 2019 02:17 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */