BBC Pidgin Report: Ghanaians blast Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet - News Summed Up

BBC Pidgin Report: Ghanaians blast Akufo-Addo over Notre Dame fire tweet


General News of Tuesday, 16 April 2019Source: bbc.comBBC Pidgin Report: Ghanaians blast Akufo-Addo over Notre Dame fire tweetPresident Nana Addo Dankwa Akufo-AddoSome Ghanaians for twitter descend heavily on President Nana Akufo-Addo sey he tweet about Notre Dame fire dey console France, but he no tweet about Accra floods wey kill 5 pipo. De Ghana President post for en twitter account top say "Ghanaians make shocked about news of de destruction of de Prisian Cathedral, Notre Dame," but de matter no sweet some twitter users who start dey call out de President. For most twitter users, check like de Ghanaian President be quick to console foreign countries when dem suffer accidents den stuff but he no dey sheda care about what Ghanaians dey go through. While de Ghanaian President no tweet about de recent flood wey kill people, people bore plus am sey he dey talk sey he make shocked over Notre Dame fire wey no one die. Recently, Ghanaians dey take on leaders who dey focus on foreign incidents but no dey pay attention to Ghana.


Source: GhanaWeb April 16, 2019 12:00 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */