'Angry gods kill 12 Ghana kids sake of dem swim for restricted area'? Check wetin we find out - News Summed Up

'Angry gods kill 12 Ghana kids sake of dem swim for restricted area'? Check wetin we find out


BBC Pidgin of Tuesday, 9 March 2021Source: bbc.com'Angry gods kill 12 Ghana kids sake of dem swim for restricted area'? According to one of Spiritual Leaders, Nana Kwabena Kaiko, de area where de kids go swim for be where one of dema major gods dey reside. "De place de kids go swim be where wana big gods dey, we no dey swim for there or do fishing for there," he explain. Chief Fisherman of de area, Nana Kwabena Kaiko talk journalists say "dis tin no happen before, dis be de first time e dey happen. Despite spiritual claims about how de accident happen, Ghana Police say check like strong waves hit de spot where de kids dey swim, causing dem to drown.


Source: GhanaWeb March 09, 2021 15:53 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */