Abiy Ahmed: Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed wan lead im troops from di battle front - News Summed Up

Abiy Ahmed: Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed wan lead im troops from di battle front


Abiy Ahmed: Ethiopia Prime Minister Abiy Ahmed wan lead im troops from di battle front5 hours wey don passWia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Oga Abiy don call TPLF and OLA terrorists and refuse to tok with demEthiopia Prime Minister Abiy Ahmed say im go now lead im troops "from di battle front" as di year-long conflict move closer to di capital, Addis Ababa. 'No be di first time'If Abiy Ahmed enta war front to fight di Tigray crisis, im no go be di first African leader to do am. President Idriss Deby later die for April 2021 afta im sustain injury wen im dey fight for di frontline. Di UN want humanitarian intervention afta two weeks of conflict between Ethiopia military and forces wey dey back di leadership for di Tigray region. Di quarrel bin reach highest for September wen Tigray bone di goment to do dia own regional election.


Source: Ethiopian News November 23, 2021 06:34 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */