BBC Copyright: BBC MAHMOOD YAKUBU Image caption: MAHMOOD YAKUBUChairman of di Independent National Electoral Commission (INEC), Professor Mahmood Yakubu, don tok say di 2023 general elections go be di best ever for di kontri. E say “We bin assure una say we go kontinu to work not only hard but harder to deliver di 2023 general elections. “We bin promise say Osun go dey beta, and Osun election beta. We dey promise say 2023 general elections go be our best election ever and we dey committed to deliver di best election ever,’’ Yakubu tok. Di meeting be di first wey go shelle afta di Osun state governorship election wey happun last weekend.


Source:   Libya Today
July 19, 2022 20:00 UTC